Many many girls dey for Instagram
But I see you me I come wonder
How person go fine like this
Carry front and back like this
Ewoo ah eh
Ah eh
Ah eh
Ah eh
Ah eh
Ah eh
Ah eh
Ah eh
Ah eh
Ah eh
Omalicha ah ah ah ah
Ahn ahn
You dey totorimi one time
You sweet die maggie
Na you be my seasoning thyme
And I no go break your heart and go
No go leave you follow Angelina go
Nothing wey dem fit to talk (oh no)
Wey go make me run commot
Na only you baby shogbo
No go ever leave I swear uhn uh uhn
Orente o
Orente o
Orente
Orente o
Orente o
Orente o
Ahn ahn
How person go fine like this
Carry front and back like this
(Imana mu na gi baby o)
(So so mu na gi)
Only you make me shine my thirty two
My sweet melody drm
If you leave me I don mezubu
Even in the darkness girl you be the Light
This love is true girl I can't deny
Only you be mine
My sweety wine
Sunmo baby wine
Fine boy to de giran
Give u much loving no go give up
Body so real no silicone
I go watch over u as I ready to dey carry gun
Omo to fine (ehhnn)
Omo to set (ehhnn)
Omo to ni idi rabata wey no dense
Omo to ga (ehnn)
Omo to shon (ehnnn)
Omo to fine ju mummy lo wey no stress
Orente o
Orente o
Orente
Orente o
Orente o
Orente o
How person go fine like this
Carry front and back like this
(Imana mu na gi baby o)
(So so mu na gi)
E b your body wey dey high me like pami
Oh baby malo Kpami
Orente mah baby
I've been loving you
I've been loving you for days
Nothing's gonna stop this loving
Nothing's gonna quench the fire ah
Baby I no go ever tire (I no go ever tire)
I no fit chill for ur baka
Wa ki lo n baka
Oro ife sa lo ba mi make e no go scatter
Jesse bi ti jaga
I go be ur maga
Orente mi Jo nobody fit to badder
Shawty you fine
And your waist line dey electrify person
Make you no go kpai person
Omo you be my person
Girl you be my Angeli o ah ah ah
Orente o
Orente o
Orente
Orente o
Orente o
Orente o
How person go fine like this
Carry front and back like this
(Imana mu na gi baby o)
(So so mu na gi)