For this place wey we dey
For this place wey we dey
We de vibe everyday
We de vibe everyday
Na Lagos wey we dey
Na Lagos wey we dey
Every night everyday
Every night everyday
Folake, Bolade oya call the others tell them where we dey
Olosho where una dey oya make the order cos the raba dey
Just incase you don't know,
Me and my guys we be balling from monday to sunday
You know it takes two to tango
And we be carting all the girls dem like say we be Jango
Life is good panasonic like a thermocool
As the body no be firewood
If Rizzla no dey roll am with Kalaku
If the babe new oya run am with parachute
Omo the shayo dey the bucket one for me
Tell those banny wey de Momo make dem wyne for me
Dem still de para oya ask them if they want money
If i give them belle dem go born for me
For this place wey we dey
For this place wey we dey
Me and my guys we de ball o
We de vibe everyday
We de vibe everyday
Upon say light e no dey
Na Lagos wey we dey
Na Lagos wey we dey
Who die na him loose
Every night everyday
Every night everyday
For this Lag we dey omo na hot hot
The kele dem de like fall out on bumshot
Fake smile wey go make a nigga raise dust
Omo if you kpos dem go connect to your hotspot
Na me de make your girlfriend put her phone for flight mode
Sugar daddy wey get six packs and vibe code
Show the lifestyle wey go make your girl give you attitude
We de ball for life ogbeni pipe low
Why you wan go put password on a public WiFi
For this girls wey don take spanish fly
See the labalaba feeling Butterfly
Party never start and you're feeling very high
Jango steady on the lay low
Tell the lonely girl that it takes two to tango
See the other girls dem de bend am go down low
We no de order girls we de book them for Tango
For this place wey we dey
For this place wey we dey
Me and my guys we de ball o
We de vibe everyday
We de vibe everyday
Upon say light e no dey
Na Lagos wey we dey
Na Lagos wey we dey
Who die na him loose
Every night everyday
Every night everyday

