Back to Top Down To Bottom

Mikay - VIM Lyrics



Mikay - VIM Lyrics
Official




If you know me by now you go dey understand
Lala sulila life no dey for ground
Obra ye oku oo boys abre ma me nji meni
Owuo ton ade aa tobi
Efi se okyena bi no 6ft
So when the yapa yapa stop
Punchi punchi no go follow
You no get kapa
Why you dey yapa yapa
Big man make you enter gym
E no be anything oo e be vim
As I dey here now e be vim
Too much money on ma mind e be vim
If I collect your girl I swear e be vim
O naa (e be vim)
Onalo
Too much flexing on this side onalo (e be vim)
Its Mikay on the dance right now (Vim)
20 Gang on the dance right now (Vim)
Coolie Gangs on the dance right now (e be vim)
Its Mikay on the dance right now
Too much confidence too much confi
I swear e be vim
No low low low low low low low low vibration
Richard Nii Armah Quaye
Its 20 Gang gang
Bugatti Gang
Private Jet Gang
Which kind woman wey no dey like money
Which kind guy wey no dey like sormi oo
Sormi sormi e be der I go enter aa
So pour me water aa Holy water
Dem say dem say money be the root of evil
Suffer don taya many people
But if u get money like Nii Armah Quaye
You go tell Jesus make He no come today
Roll one with the higher grade (higher grade)
Cos if you get money like Nii Armah Quaye
Like Nii Armah Quaye
Nii Armah Quaye
Like Nii Armah Quaye
Quaye
Like Nii Armah Quaye
Quaye
Nii Armah Quaye
Its Mikay
20 Gang Cool
Coolie Gang
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

If you know me by now you go dey understand
Lala sulila life no dey for ground
Obra ye oku oo boys abre ma me nji meni
Owuo ton ade aa tobi
Efi se okyena bi no 6ft
So when the yapa yapa stop
Punchi punchi no go follow
You no get kapa
Why you dey yapa yapa
Big man make you enter gym
E no be anything oo e be vim
As I dey here now e be vim
Too much money on ma mind e be vim
If I collect your girl I swear e be vim
O naa (e be vim)
Onalo
Too much flexing on this side onalo (e be vim)
Its Mikay on the dance right now (Vim)
20 Gang on the dance right now (Vim)
Coolie Gangs on the dance right now (e be vim)
Its Mikay on the dance right now
Too much confidence too much confi
I swear e be vim
No low low low low low low low low vibration
Richard Nii Armah Quaye
Its 20 Gang gang
Bugatti Gang
Private Jet Gang
Which kind woman wey no dey like money
Which kind guy wey no dey like sormi oo
Sormi sormi e be der I go enter aa
So pour me water aa Holy water
Dem say dem say money be the root of evil
Suffer don taya many people
But if u get money like Nii Armah Quaye
You go tell Jesus make He no come today
Roll one with the higher grade (higher grade)
Cos if you get money like Nii Armah Quaye
Like Nii Armah Quaye
Nii Armah Quaye
Like Nii Armah Quaye
Quaye
Like Nii Armah Quaye
Quaye
Nii Armah Quaye
Its Mikay
20 Gang Cool
Coolie Gang
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Michael Amoah Larbi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Mikay



Mikay - VIM Video
(Show video at the top of the page)

Click here to scroll the video with page

Performed By: Mikay
Language: English
Length: 2:26
Written by: Michael Amoah Larbi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet